Wednesday, August 26, 2009

Nigerian Philosophy....Sit back and have a good laugh!

He who fights and runs away.... Na fear catch am

Pikin wey no sabi em mama boyfriend... Dey call am, Uncle

A rolling stone no just dey roll... Na person push am

He who lives in a glass house……. Na live TV be dat

A stitch in time........ dey prevent further tear tear.

Birds of the same feather....na the same mama born dem.

One good turn........ . na correct power steering be that.

A bird in hand........ . wetin e wan be again if no be barbeque.

Half bread………. is better than biscuit

D journey of a thousand miles……. Ol’boy e beta make u carry your car go o or enter aeroplane

He who laughs last........ na mumu. Why im no catch the joke at the first time and laugh when others dey laugh?

The patient dog........ Na hunger go kill am

All work and no play……Na suffer man be dat

All play and no work…… Abeg na real life be dat


LOL, HYSTERICAL !!!!!!!!!!!!!

No comments:

Post a Comment

Blog Widget by LinkWithin